Akwa Ibom Governorship Elections 2019: Govnor Udom dey lead afta final result
March 10 23:23pm (Updates): Akwa Ibom State current Govnor Udom Emmanuel dey lead final results, wey Nigeria Election INEC count from Govnorship election inside all di 30 Local Goment Areas of di south-southern state.
From di final results Udom Emmanuel of PDP score 307,507 while Nsima Udo Ekere of APC get 109,180 votes as di closest rival.

Wia dis foto come from, @MRUDOMEMMANUE
Dis na di 45 pipo and dia deputies wey dey contest for govnorship elections for Akwa Ibom State as per wetin di Independent National Electoral Commission (INEC) release inside dia final list.
INEC don say dem no go waste time, say di voting go begin by 8am on di morning of Saturday 9 March.
Voting go end by 2pm.

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec

Wia dis foto come from, Inec







