BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Wat next afta political parties name dia presidential candidates?
Although political parties don announce dia candidates, mata still full ground sake of internal party wahala. So wetin go hapun next?
Bowen: Trump need make dis war end but Iran no dey gree
Under pressure from di polls and Gulf allies, di White House dey push for a deal but Iran want concessions.
Oyo teachers start strike ova kidnapped students, Tinubu approve 1,000 forest rangers
Di National Union of Teachers say di strike go bicom nationwide somtin if govment no secure di release of di Oyo State teachers and students fast-fast.
Grammy-winning Nigerian director explore role wey im grandpapa play for Biafran War
Filmmaker Meji Alabi direct landmark BBC Africa Eye documentary about Nigeria civil war.
Nigerian political parties wey don announce dia presidential candidates for 2027 general elections
BBC News Pidgin chook eye to look some of di candidates wey dia party don alreadi announce and dose wey win as flagbearer to represent dia party for ballot during di 2027 presidential election.
NDC confam Peter Obi as presidential candidate, invite Kwankwaso to face Tinubu, Atiku for 2027 election
Former Anambra State govnor Peter Obi na di only one wey pick nomination form for di president seat and dem announce am to be NDC main flag bearer.
Ghana parliament pass new anti-gay bill wey go jail pesin wey engage in same sex up to three years
Di bill dey also prescribe 5-year imprisonment for promoting LGBTQ+ activities within di kontri.
Wetin don change since Tinubu become president and wetin Nigerians dey tok
BBC News Pidgin ask some Nigerians wetin dem tink say don change since President Tinubu enta office.
Eight students chop arrest for Kenya afta suspected deadly school arson attack
Police don arrest eight students on top accuse say dem get hand for di suspected arson attack wey happun for Kenyan girls' school wey kpai 16 pupils.
Ginger Me
Special Tori
Rivers community Ofiomina-ama Alakiri wia fire dey burn on top water ova two years
Ofiomina-ama Alakiri community dey call for di Nigerian govment to stop di fire wey dey burn on top water and pollute di environment.
'Anytin fit happun to me now' - Gay pesin cry out afta Ghana parliament pass fresh anti-LGBTQ bill
LGBTQ pipo and advocates no want make Ghana president sign di new anti-gay bill wey parliament pass on 29 May 2026 sake of say e go make pipo live in danger of arrest and prison terms.
Ojude Oba 2026 in fotos: Di living gallery of Yoruba culture
One of di biggest highlights of Ojude Oba na di parade of di regberegbe groups. Dis age-grade groups dey arrive in coordinated outfits, dey dance and celebrate in grand style.
We neva solve all di problem but we don lay better foundation - Tinubu
Nigeria President Bola Tinubu don assure Nigerians to build kontri wey go work for di citizens.
'Dem attack me wit knife and stones for South Africa, now I dey happy to be back home' – Ghanaian hairdresser speak
Ghanaian hairstylist narrate how she suffer knife attack for South Africa wey leave her wit plenty injuries.
How AI-generated voice of Tinubu and edited video of VDM make presidency call for activist prosecution
For inside di video, di AI-generated voice say im "no go stop di insecurity" for Nigeria and e go also make di "insecurity affect di southeast more".
Cases of women like Wendy Achumba wey die for similar circumstances as police gbab two men for her death
Ova di years, Nigeria don see many high profile cases of rape and murder some of dem still dey provoke reactions till today since dem neva close di cases.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































