Tiger Woods say "I dey very lucky to get anoda chance to do wetin I love"

Wia dis foto come from, Getty Images
Afta Tiger Woods win di 2019 Masters for Augusta USA, im say "im dey very lucky to get anoda chance to do something wey im love.
Woods, wey be 43 years win im fifth Green Jacket for Augusta National on Sunday, im first major win for 11 years and di first since im do four operations for im back.
Di 15-time major winner say im "no fit waka well" before im operation and im pikin dem don see di kain "pain" golf don give am.
I no fit lie down, I no fit do plenty tins. I do di operation wey give me anoda opportunity to live normal life again.
"All of a sudden I realise say I fit swing club again. I fell say if I fit some how arrange myself I still fit do am. Di body no be de same but my hands still good.

Wia dis foto come from, Getty Images
"To get di opportunity to come back like dis, you know say dis na one of my biggest wins wey ever for sure. I go rank for up with all di things I don battle through."
Tiger victory sweet plenty pipo for belle
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4