Na heartbreak for Senegal and Africa as Teranga Lions comot for World Cup

Salif Sane of Senegal looks dejected following his sides defeat in the 2018 FIFA World Cup Russia group H match between Senegal and Colombia at Samara Arena on June 28, 2018 in Samara, Russia.

Wia dis foto come from, Getty Images Sport

Wetin we call dis foto, Senegal defender Salif Sané dey sad as dem blow di final whistle for Russia Samara arena

Senegal bin dey very close to qualify for di second round but becos dem get more yellow cards pass Japan, dem comot from World Cup.

E means say di five African teams - Tunisia, Morocco, Egypt, Senegal and Nigeria - no qualify from dia groups.

Na di first time since 1982 wey no African team go reach di knockout stage.

See some of di ogbonge tins happun for Senegal 1-0 defeat to Colombia.

Football - World Cup - Group H - Senegal vs Colombia - Samara Arena, Samara, Russia - June 28, 2018. Senegal and Colombia fans inside the stadium before the match.

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Di two teams fans dey smile before match start.
A Senegal fan cheers prior to the Russia 2018 World Cup Group H football match between Senegal and Colombia at the Samara Arena in Samara on June 28, 2018.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Dis Senegal supporter carry di 'Lions of Teranga' for head.
Colombia's defender Davinson Sanchez (L) vies for the ball with Senegal"s forward Sadio Mane (R)during the Russia 2018 World Cup Group H football match between Senegal and Colombia at the Samara Arena in Samara on June 28, 2018.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Senegal bin get early penalty wey video assistant referee system (VAR) cancel afta dis challenge on Sadio Mané...
Fans in Senegal react to the VAR decision

Wia dis foto come from, Alex Duval Smith/BBC

Wetin we call dis foto, ... di decision no sweet dia supporters wey dey watch am for Place de l'Obélisque, for Senegal's capital, Dakar.
Senegal's forward Sadio Mane (L) heads the ball as he vies for it with Colombia's defender Davinson Sanchez (R) during the Russia 2018 World Cup Group H football match between Senegal and Colombia at the Samara Arena in Samara on June 28, 2018.

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Senegal get some good opportunities but even dia star striker Sadio Mané (L) no fit break Colombian defence
Colombia's Johan Mojica is shown a yellow card by referee Milorad Mazic.

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Colombia Johan Mojica collect yellow card from referee Milorad Mazic for di 45th minute...
Senegal players discuss

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Mbaye Niang for Senegal collect yellow card afta im bring down Colombia Yerry Mina wit high boot.
Colombia break the deadlock 73 minutes in with this header from Yerry Mina

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Colombia score for 73 minutes wit dis header from Yerry Mina...
Senegal coach Aliou Cissé

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Senegal coach Aliou Cissé dey ginger from di bench to try calm im players down - weda na becos im just hear di score of Japan match.
Lamine Gassama of Senegal looks dejected during the 2018 FIFA World Cup Russia group H match between Senegal and Colombia at Samara Arena on June 28, 2018 in Samara, Russia.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Lamine Gassama face show say e pain am well well as Senegal comot from 2018 World Cup.