Chelsea 2-1 Leicester: How 10-man Chelsea beat Leicester 2-1 for Stamford Bridge

Connor Gallagher

Wia dis foto come from, Getty Images

Raheem Sterling score im first Chelsea goals to give di 10-man Blues victory over Leicester side wey dey endure torrid start to di Premier League season.

Di £50m summer arrival's deflect di effort looped into di top corner to put di hosts in front 67 seconds after di interval before doubling dia lead from Reece James' inviting ball, much to di relief of Conor Gallagher.

Chelsea din bey completely dominate until dem send Gallagher off before di half-hour mark for second booking for di space of seven first-half minutes.

Dat allow Leicester back into di game and dem get ball in di net before di break, but Daniel Amartey's effort wey dey ruled out with Harvey Barnes harshly adjudged to foul goalkeeper Edouard Mendy.

Barnes get im own goal following a neat one-two with Jamie Vardy, but only after di Foxes don dey two goals down.

Vardy twice go close and Ayoze Perez strike di bar as di visitors press for a late leveller dat never come, meaning Brendan Rodgers' side now don lost three games in a row since an opening-day draw with Brentford.

FIRST HALF

15:12' PENALTY to Chelsea

Chelsea 0-0 Leicester

Youri Tielemans take out Ruben Loftus-Cheek and Chelsea get ogbonge chance to take di lead.

15:13' NO PENALTY

A very, very lucky escape for Leicester as after VAR check di penalty wey dem don already award dey wiped out.

Di VAR official dey happy say Youri Tielemans don foul Ruben Loftus-Cheek, but, by di tightest of margins, dem just Kai Havertz ruled offside wen racing on to a forward pass earlier in di move.

15:19' Chelsea 0-0 Leicester

Na still all Chelsea and only one ogbonge sliding challenge from Jonny Evans on di edge of di penalty area stop Kai Havertz from being one-on-one with Danny Ward.

But e come at a cost with Evans needing treatment on foot injury as Caglar Soyuncu get warmed up in case dem need am.

22' Dewsbury-Hall get around di outside of Gallagher and dey subsequently clipped by di Chelsea midfielder. Dem penalise am for di foul, and dem show am di first yellow card of di match.

21' Evans don come back on im feet and back amongst di action, as Brendan Rodgers and im staff breathe collective sigh of relief.

20' Evans don stay down following dat tackle, and di Leicester captain look to be in some discomfort as e dey receive treatment.

15:37' Disallowed goal for Leicester

Leicester get one goal chalked off and Chelsea dey very lucky.

Di corner from Youri Tielemans dey swung in, Harvey Barnes get to di ball before goalkeeper Edouard Mendy and head at goal, di ball bounce off di post and Daniel Amartey slide in to convert di rebound.

However, di goal dey wiped out wit di officials deciding Barnes don foul Mendy wen e jump for di ball. E look soft foul, but Chelsea no dey complaig as it's still 0-0.

Remember, Chelsea dey play for 62 minutes wit only 10 men after Conor Gallagher pick up two yellow cards inside di first 28 minutes.

45' one great save from Chelsea goalkeeper Edouard Mendy for di final seconds of di first half. Youri Tielemans slides a pass to Timothy Castagne but Mendy close di angle quickly and save to keep it at 0-0 and dat na di last action of di first half.

Chelsea think say dem get penalty, but e dey ruled out by VAR, midfielder Conor Gallagher den get imsef sent off, Leicester bin tink say dem scored but dat one too dey cancelled out by VAR. All to play for.

SECOND HALF

47' GOAL

Di 10 men of Chelsea dey ahead and na Raheem Sterling's first goal for di club following im summer move from Manchester City.

E get di ball just outside di penalty area and im shot deflect off Daniel Amartey wit di ball looping up and over di diving Danny Ward.

63' GOAL - Raheem Sterling, again!

Two for Raheem Sterling. Brilliant low cross from Reece James and Sterling na di perfect place to tap in from close range.

Di most relieved man at Stamford Bridge go be Conor Gallagher as im side dey two up despite im 28th minute red card.

66' GOALLLL Harvey Barnes for Leicester

Barnes and Vardy link up down di left, playing one-two wey allow Barnes to escape Silva and smash one shot beyond Mendy and into di back of di net!!! 2-1.

CLOSE!

Leicester dey bang on di door. Jamie Vardy get ahead of Trevoh Chalobah and take di ball around Edouard Mendy, but di angle just dey too tight and Vardy only fit fire im shot into di side netting.

Line up

LEICESTER CITY SUBS: Daniel Iversen, Caglar Soyuncu, Marc Albrighton, Kelechi Iheanacho, Ayoze Perez, Patson Daka, Nampalys Mendy, Wilfried Ndidi, Luke Thomas.

LEICESTER CITY (4-1-4-1): Danny Ward, Timothy Castagne, Daniel Amartey, Jonny Evans, James Justin; Boubakary Soumare; Dennis Praet, Youri Tielemans, Kiernan Dewsbury-Hall; Harvey Barnes; Jamie Vardy.

CHELSEA SUBS: Kepa Arrizabalaga, Mateo Kovacic, Christian Pulisic, Armando Broja, Callum Hudson-Odoi, Ben Chilwell, Hakim Ziyech, Cesar Azpilicueta, Ethan Ampadu.

CHELSEA (3-5-2): Edouard Mendy; Reece James, Thiago Silva, Trevoh Chalobah; Ruben Loftus-Cheek, Mason Mount, Jorginho, Conor Gallagher, Marc Cucurella; Kai Havertz, Raheem Sterling.