Buruji Kashamu burial: Senator Murray-Bruce, Gbenga Daniel, Obasanjo, Dapo Abiodun, Fayose mourn, as funeral hold for Nigeria Senate ex-member wey die of Coronavirus for First Cardiology Consultants

Senator Buruji Kashamu

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Senator Buruji Kashamu
Read am in 4 mins

Senator Buruji Kashamu wey be popular political figure for south west Nigeria don die and dem bury am a day afta.

Buruji Kashamu die on Saturday 8 August, 2020 for First Cardiology Consultants hospital inside Lagos.

62 year old Kashamu die of coronavirus (Covid-19), according to im friend Senator Ben Murray-Bruce im former colleague for di 8th Nigerian Senate wey announce im death.

Buruji Kashamu dead

Wia dis foto come from, ScREENSHOT/FACEBOOK

Senator Buruji Kashamu burial go take place on Sunday 9 August, 2020 for im hometown of Ijebu Igbo, Ogun State.

Dem go bury late Kashamu according to Islamic rites by 12 pm, im tok tok pesin Austin Oniyokor add.

Dem finally bury am around 1pm Nigerian time.

Senator Buruju Kashamu burial

Wia dis foto come from, Facebook/ Austin Oniyokor

Buruji Kashamu burial
Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu burial
Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Until im death, Kashamu na Nigerian politician wey serve as a Senator representing Ogun East inside di 8th National Assembly.

Buruji Kashamu latest news

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Ex-international and Captain of Super Eagles Joseph Yobo, Ooni of Ife and Senator Kasamu for November 2019

Friends and colleagues react to Buruji Kashamu death

Buruji Kashamu

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu

Former President Olusegun Obasanjo wey from di same Ogun Sate wit di late Senator tok for letter of sorry message wey don go viral for social media say Buruji Kashamu try avoid justice, but im no fit escape death.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Many of im padipadi dem, mainly Nigerian politicians, Govnors past and present, as well as supporters don waka enta social media to react afta di news of Buruji Kashamu death:

Buruji Kashamu dead

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu

Senator Ben Murray-Bruce, Ademola Adeleke, Govnor Dapo Abiodun, former Govnor Ibikunle Amosun and Ayo Fayose na some of di many Nigerian politicians wey dey mourn Burji Kashamu death, di Nigeria Senate former member.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Skip X post, 12

End of X post, 12

Skip X post, 13

End of X post, 13

Skip X post, 14

End of X post, 14

Skip X post, 15

End of X post, 15

Who be Buruji Kashamu

Buruji Kashamu dey married and e get pikin before im death. Na Senator Kashamu be di founder of Western Lotto Limited, wey be one of Nigeria lottery operators.

Senator Kashamu bin also serve as Vice-Chairman of di Senate Committee on States and Local Government wen im bin dey senate.

Buruji Kashamu dead

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu and im wife wen dem bin bury im mama for 2019.

Oga Kashamu be di 2019 Ogun State govnorship election candidate of di Peoples Democratic Party before im lose to Dapo Abiodun of di All Progressives Congress.

Buruji Kashamu and Ogun State Governor Prince Dapo Abiodun

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Ogun State Govnor, Prince Dapo Abiodun bin pay sorry visit to Senator Kashamu over di death of im mother, Mama Wulemotu Kashamu. - August 25th, 2019

Im be di chairman of di Nigeria opposition party People's Democratic Party, PDP for Ogun State. Dem appoint am as di chairman, Organization and Mobilization Committee of di PDP for di South West zone of Nigeria.

For 2018, dem suspend oga Buruji Kashamu from di People's Democratic Party, one Abuja High Court later cancel di decision for October 2018.

Kashamu news

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Kashamu na popular politician for di south west Nigerian state of Ogun

Dem born Oga Kashamu for Ogun State, Nigeria on 19 May 1958.

Kashamu start im education for Ansarudeen Primary School, Ijebu Igbo before im comot for 1972 to complete im primary school education for St. John Modern School, Lagos.

Buruji Kashamu latest news

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Ogun State Govnor Prince Dapo Abiodun and Senator Bukola Saraki dey among di political leaders wey enta Ijebu-Igbo, Ogun State for di 40th day funeral ceremony of late Alhaja Wulemotu Ebunoluwa Kashamu, di mama of Senator Buruji Kashamu for September 2019.

Im dey survived by im wife, Susan Buruji Kashamu and daughter Sherifat Kashamu.

Buruji Kashamu wife

Wia dis foto come from, Buruji Kashamu

Wetin we call dis foto, Buruji Kashamu wife wen she vote for February 2019 election wey her husband Buruji Kasham bin contest as PDP Governorship Candidate for Ogun State.

For years before Senator Buruji Kashamu death, im be wanted man for United States on top accuse of pushing drug offenses. But im always deny wrongdoing.