Tolulope Arotile burial: Video and pictures in military cemetery for Nigeria first female combat helicopter pilot

Tolulope Arotile burial

Wia dis foto come from, Gen AG Olonisakin/NAF/Twiter

    • Author, Dooshima Abu
    • Role, BBC News Pidgin, Abuja
  • Read am in 2 mins

Late Flying Officer, Tolulope Arotile, Nigerian Air Force's (NAF) first female combat helicopter pilot, wey die for accident on 14 July, 2020 receive full military honours on Thursday morning wen dem bury her for National Military Cemetery in Abuja.

Watch di full military burial of Flying Officer Arotile here:

Tolulope Arotile burial
Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident

Wia dis foto come from, Alamy

Wetin we call dis foto, Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident

According to one statement from di Airforce, di young flying officer die from head injury wey she get from di road accident wey happun for NAF base Kaduna.

Dem born Flying Officer Tolulope Oluwatoyin Arotile on 13 December 1995 to di family of Mr and Mrs Akintunde Arotile for Kaduna state.

She come from Ijumu Local Government Area of Kogi State.

She attend Air Force Primary School, Kaduna from 2000 - 2005 and Air Force Secondary School, Kaduna from 2006 - 2011 before she later gained admission into diNigerian Defence Academy, Kaduna as a member of 64 Regular Course on 22 September 2012.

Tolulope Arotile burial pictures

Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial

Wia dis foto come from, NIGERIAN AIR FORCE HQ/FACEBOOK

Wetin we call dis foto, Flying Officer Tolulope Arotile die at di age of 23.
Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial
Arotile Tolulope Burial

Wia dis foto come from, NAF

Wetin we call dis foto, Arotile Tolulope Burial
Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial
Wetin we call dis foto, Gov Yahaya Bello attend Tolulope Arotile burial as di 23 year old late Flying Officer Arotile be Kogi indegine.
Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial
Tolulope Arotile burial
Arotile Tolulope burial
Tolulope Arotile burial
Wetin we call dis foto, Arotile wey be Nigeria first female combat pilot receive full military honour from Air Force as dem bury di Flying Officer for Abuja
Tolulope Arotile burial
Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident

Wia dis foto come from, Alamy

Wetin we call dis foto, Flying Officer Tolulope Arotile wey die inside road accident