Tolulupe Arotile: Death of Nigerian first female combat helicopter pilot - See di tributes

Wia dis foto come from, Other
- Author, Fiona Equere
- Role, BBC News Pidgin
- Read am in 2 mins
"Di officer (Tolulupe Arotile) short life for earth impact di nation (Nigeria) especially for peace and security."
Na so Nigeria President Muhammadu Buhari tok inside di sorry message e give di family of Tolulope Arotile, di Nigeria Air Force first ever female combat helicopter pilot wey die.
23 year old Arotile death happun inside accident for Air Force base for Kaduna, north west Nigeria on 14 July 2020.
For inside tweet wey di president tok-tok pesin Garba Shehu post e say "di officer short life for earth impact di nation especially for peace and security."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
"Di President also sympathise with di goment and pipo of Kogi state for di loss". a wetin im add put.

Wia dis foto come from, @NigAirForce
Abike Dabiri-Erewa, Chairman, Nigerians in Diaspora Commission tweet say "so shocking", so sad. RIP Tolulupe.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Meanwhile Air Marshal Abubakar describe di late Arotile as "one of our shinning young stars".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Di news of Tolulope death shock many Nigerians well many of dem enta social media to mourn her death
End of Di one wey oda users dey read well well

Wia dis foto come from, NIGERIAN AIRFORCE/TWITTER
See some of dia reactions here
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8
Tolulope death: How e happun
One of her very close friend wey follow BBC tok say na very minor accident kill her. He explain say pesin wey know her bin reverse back to greet her as she dey waka for road, e be like say e lost control of di motor, na so di accident take happun.
He say "she get smile on her face through out di time she dey receive treatment for hospital before she die."