Ibrahim Magu don open market for social media afta im wear President Buhari badge

Wia dis foto come from, Twitter - @EFCC
Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) Oga Ibrahim Magu dey trend for social media unto say im wear one badge wey show President Buhari for one television interview.
Dis morning, Magu show for one interview ontop Daily Sunrise program for Channels TV wia e be like say im nack for chest, badge wey dem do for President Muhammadu Buhari second term campaign.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Trust social media, wetin happen dis morning don already spread for internet as many pipo dey hala say wetin Magu do no pure because im na public servant and im no suppose dey partial.
For di interview Magu say Nigerians must join hand to fight corruption, and say EFCC go need to "educate Nigerians say corruption dey wrong because some people no even believe say e dey wrong".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4
How Buhari and Magu waka be

Wia dis foto come from, ChannelsTV
Wen President Buhari enta office for May 2015, e talk say "if Nigeria no kill corruption, corruption go kill Nigeria".
10 months afta e enta office, President Buhari appoint Ibrahim Magu for February 2016 to be acting EFCC chairman.
Di EFCC oga time come expire as acting chairman for 2017 afta e take ova from Farida Waziri but e no comot office.
Presido Buhari and di senators begin do 'I no send you, you no send us' on top weda to appoint Magu again or not.
End of Di one wey oda users dey read well well
Even wen senate reject im reappointment, Buhari still appoint Magu again as Acting chiarmo of EFCC.