Serena Williams vs Kristie Ahn 2020 U.S. Open Opener wey American tennis player rock on her daughter third birthday

Wia dis foto come from, Getty Images
Serena Williams vs Kristie Ahn 2020 U.S. Open Opener na di Grand Slam wey di American tennis player rock on her daughter third birthday.
Yes you fit tok say Serena Williams give herself a present on di day her daughter Olympia turn 3, as Williams beat fellow American Kristie Ahn, 7-5, 6-3, inside di first round of U.S. Open wey no fan fit enta stadium watch sake of covid-19 pandemic.
Na so Williams take begin her latest attempt to win her number 24 Grand Slam singles trophy.

Wia dis foto come from, U.S. Open/Twitter
Na her 102nd win for di U.S. Open, overtaking Chrissie Evert as di most win all-time among men and women.
Williams, wey be one of nine mothers wey dey compete di Grand Slaw , has yet to win a Grand Slam title since giving birth.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

Wia dis foto come from, Getty Images
She bin don lose back-to-back U.S. Open finals. Williams don reach semifinals or better in her last 10 U.S. Open appearance.
"I bin really happy wit how I fight for every point," she tok.
"No matter how I bin dey play, I just get to get my Serena focus back so dat na wetin I bin dey work on today."
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
But her sister Venus Williams lost 6-3 7-5 to Czech 20th seed Karolina Muchova, and she no go join Serena for di next round.
Dis one mean say di two-time champion Venus, wey be 40 years old, make her first ever opening-round exit at her home Grand Slam.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4