Undertaker retirement: WWE star The Undertaker don 'retire' from wrestling

Wia dis foto come from, Getty Images
After almost 33 years of wrestling, Di Undertaker don hint say e career don dey ova, according to one WWE documentary wey dem release on Sunday.
During di final episode of im Last Ride docuseries, Di Undertaker say im dey at peace say im no dey wrestle again.
Dis na sometin wey im no fit do even as im don tease say im wan retire for some time now throughout di years.
Undertaker wey e real name na Mark Calaway tok say "I dey at a point wey be say dis time di cowboy really need ride away."
Afta im tok say e get nothing more to accomplish, e be like say Undertaker don dey okay wit wetin im don do and to spend e future for house.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
"I believe say I dey at a place now, afta-Boneyard, wey be ogbonge battle against one of di best for di business. Here you dey, dey climb on your motorcycle and you dey take off.

Wia dis foto come from, Getty Images
E get a lot of thought and a lot of emotion, one of dem na 'you dey happy enough with dat?' Na one powerful moment. You no dey always get those kain moment."
Di World Wrestling Entertainment put out tweet to say "#ThankyouTaker #TheLastRide" but dem no formally announce e retirement.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Pipo ontop Twitter sef join to respond to Undertaker 'retirement' with emotions. See some of di best response.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6