AFCON 2019: Oda kontris wey win for oda tins pass football

.

The 2019 Africa Cup of Nations (AFCON) still dey happen, wit 24 ogbonge teams dem wey wan collect di crown as champions.

But still on still, we come feel say e go sweet to ask: "Who you think say go win di AFCON for oda tins wey no be football?"

Dis we game go check different kontris dem to find champion for internet speed, how long pesin fit live, low corruption and some oda tins.
Choose one group
News image
  • Which kontri get di fastest internet speed?
    • Round of 16
        • Zimbabwe vs Kenya. Winner: Kenya
        • South Africa vs Tunisia. Winner: South Africa
        • Madagascar vs Ivory Coast. Winner: Madagascar
        • Ghana vs Mali. Winner: Ghana
        • Angola vs Morocco. Winner: Morocco
        • Senegal vs DR Congo. Winner: Senegal
        • Nigeria vs Cameroon. Winner: Nigeria
        • Uganda vs Tanzania. Winner: Uganda
    • Quarter-Finals
        • Kenya vs South Africa. Winner: South Africa
        • Madagascar vs Ghana. Winner: Madagascar
        • Morocco vs Senegal. Winner: Senegal
        • Nigeria vs Uganda. Winner: Uganda
    • Semi-Finals
        • South Africa vs Madagascar. Winner: Madagascar
        • Senegal vs Uganda. Winner: Senegal
    • Final
        • Madagascar
          Senegal
          Madagascar vs Senegal. Winner: Madagascar
    News imageNews image
    Madagascar
    For May 2019, Madagascar broadband speed na 28.08 megabits per second - di second highest speed for di African continent afta Cape Verde. But dis high speed no mean say na so pipo dey use internet for dia. According to World Bank, for 2017 only 10% of di pipo dey use di internet.
    Wia we get am: Speedtest Global Index by Ookla. Download speed for fixed broadband, May 2019. Data for Guinea-Bissau and Guinea no dey.
    News image
  • Which kontri dey consume rice pass?
    • Round of 16
        • Uganda vs Tanzania. Winner: Tanzania
        • Ivory Coast vs Ghana. Winner: Ivory Coast
        • Guinea vs Kenya. Winner: Guinea
        • Guinea-Bissau vs Mauritania. Winner: Guinea-Bissau
        • Mali vs South Africa. Winner: Mali
        • Senegal vs Nigeria. Winner: Senegal
        • Madagascar vs Benin. Winner: Madagascar
        • Egypt vs Angola. Winner: Egypt
    • Quarter-Finals
        • Tanzania vs Ivory Coast. Winner: Ivory Coast
        • Guinea vs Guinea-Bissau. Winner: Guinea
        • Mali vs Senegal. Winner: Senegal
        • Madagascar vs Egypt. Winner: Madagascar
    • Semi-Finals
        • Ivory Coast vs Guinea. Winner: Guinea
        • Senegal vs Madagascar. Winner: Senegal
    • Final
        • Guinea
          Senegal
          Guinea vs Senegal. Winner: Guinea
    News imageNews image
    Guinea
    For 2018 pipo for Guinea consumed about 190kg (419lbs) of rice for each pesin. Even as dem get beta weather to grow rice, rice na di kontri largest food import. Asian kontris dem na im be dia main suppliers.
    Wia we get am: IRRI. Estimated milled rice consumption per capita, 2018. No data for Benin, Namibia, Tunisia and Zimbabwe
    News image
  • Which kontri get di highest GDP per capita?
    • Round of 16
        • Zimbabwe vs Kenya. Winner: Kenya
        • South Africa vs Mauritania. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Morocco. Winner: Morocco
        • Ghana vs Tunisia. Winner: Tunisia
        • Angola vs Namibia. Winner: Namibia
        • Algeria vs Benin. Winner: Algeria
        • Guinea vs Cameroon. Winner: Cameroon
        • Egypt vs Senegal. Winner: Senegal
    • Quarter-Finals
        • Kenya vs South Africa. Winner: South Africa
        • Morocco vs Tunisia. Winner: Tunisia
        • Namibia vs Algeria. Winner: Namibia
        • Cameroon vs Egypt. Winner: Egypt
    • Semi-Finals
        • South Africa vs Tunisia. Winner: South Africa
        • Namibia vs Egypt. Winner: Namibia
    • Final
        • South Africa
          Namibia
          South Africa vs Namibia. Winner: South Africa
    News imageNews image
    South Africa
    The GDP per capita for South Africa just use small pass US $6,000 per year, according to di World Bank. South Africa, however, still be one of di most unequal kontris for di world. And di kontri get di highest number of pipo wey get plenti money for on the continent, di unemployment rate for di last quarter of 2018 na 27%. Poverty levels still dey high.
    Wia we get am: World Bank, GDP per capita, Current US$, 2017
    News image
  • Which kontri dey owe di lowest money outside?
    • Round of 16
        • Egypt vs Tanzania. Winner: Tanzania
        • Ivory Coast vs Benin. Winner: Benin
        • Nigeria vs Uganda. Winner: Nigeria
        • Guinea-Bissau vs Angola. Winner: Guinea-Bissau
        • Mali vs Morocco. Winner: Mali
        • Algeria vs Burundi. Winner: Algeria
        • Guinea vs Cameroon. Winner: Guinea
        • DR Congo vs Kenya. Winner: DR Congo
    • Quarter-Finals
        • Tanzania vs Benin. Winner: Benin
        • Nigeria vs Guinea-Bissau. Winner: Nigeria
        • Mali vs Algeria. Winner: Algeria
        • Guinea vs DR Congo. Winner: DR Congo
    • Semi-Finals
        • Benin vs Nigeria. Winner: Nigeria
        • Algeria vs DR Congo. Winner: Algeria
    • Final
        • Nigeria
          Algeria
          Nigeria vs Algeria. Winner: Algeria
    News imageNews image
    Algeria
    Plenti energy money and plenti savings inside wetin dem dey call oil stabilisation fund don allow Algeria to cleaqr almost all dia external debt (money wey dem dey owe outside), wey be 3.4% of di kontri gross national income for 2017. Dis one mean say for Algeria, if everybody for di kontri put dia salary and profit togda, e go take dem like 12 days to pay back di money wey di kontri dey owe outside. Compare dis one wit Mauritania, wia e go take dem 311 days.
    Wia we get am: World Bank (IDS), Total External Debt to GNI (%), 2017. No data for Namibia.
    News image
  • Which kontri pipo dey live long pass?
    • Round of 16
        • Uganda vs Senegal. Winner: Senegal
        • Morocco vs Angola. Winner: Morocco
        • Nigeria vs South Africa. Winner: South Africa
        • Ghana vs Mauritania. Winner: Mauritania
        • Tunisia vs Namibia. Winner: Tunisia
        • Algeria vs Cameroon. Winner: Algeria
        • Madagascar vs Benin. Winner: Benin
        • Egypt vs Tanzania. Winner: Egypt
    • Quarter-Finals
        • Senegal vs Morocco. Winner: Morocco
        • South Africa vs Mauritania. Winner: Mauritania
        • Tunisia vs Algeria. Winner: Tunisia
        • Benin vs Egypt. Winner: Egypt
    • Semi-Finals
        • Morocco vs Mauritania. Winner: Morocco
        • Tunisia vs Egypt. Winner: Tunisia
    • Final
        • Morocco
          Tunisia
          Morocco vs Tunisia. Winner: Tunisia
    News imageNews image
    Tunisia
    Pipo for Tunisia wey dem born for 2017 fit expect to live reach 78 years for age - inside dis dem go enjoy beta health and well body for 67 years. Women fit live reach 80 years and men 76 years. Di main tin wey dey make pipo die quick for di kontri na heart disease and accident for road.
    Global Burden for Disease Study 2017, Institute for Health Metrics and Evaluation. How long pipo fit live at birth, both sexes.
    News image
  • Which kontri get di highest number of pipo wey dey live dia?
    • Round of 16
        • DR Congo vs Kenya. Winner: DR Congo
        • South Africa vs Guinea. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Ivory Coast. Winner: Nigeria
        • Ghana vs Mali. Winner: Ghana
        • Angola vs Morocco. Winner: Morocco
        • Tanzania vs Uganda. Winner: Tanzania
        • Madagascar vs Cameroon. Winner: Madagascar
        • Egypt vs Algeria. Winner: Egypt
    • Quarter-Finals
        • DR Congo vs South Africa. Winner: DR Congo
        • Nigeria vs Ghana. Winner: Nigeria
        • Morocco vs Tanzania. Winner: Tanzania
        • Madagascar vs Egypt. Winner: Egypt
    • Semi-Finals
        • DR Congo vs Nigeria. Winner: Nigeria
        • Tanzania vs Egypt. Winner: Egypt
    • Final
        • Nigeria
          Egypt
          Nigeria vs Egypt. Winner: Nigeria
    News imageNews image
    Nigeria
    Wit pipo wey pass 200 million, Nigeria na di kontri wey get di highest number of pipo wey dey live inside and number 7 for di world. Nigeria' pipo dem dey young: four inside 10 Nigerians dey below 14 years.
    News image
  • Which kontri get di biggest land?
    • Round of 16
        • Egypt vs Tanzania. Winner: Egypt
        • South Africa vs Mauritania. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Morocco. Winner: Nigeria
        • Cameroon vs Mali. Winner: Mali
        • Angola vs Namibia. Winner: Angola
        • Algeria vs Zimbabwe. Winner: Algeria
        • Madagascar vs Ghana. Winner: Madagascar
        • DR Congo vs Kenya. Winner: DR Congo
    • Quarter-Finals
        • Egypt vs South Africa. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Mali. Winner: Nigeria
        • Angola vs Algeria. Winner: Algeria
        • Madagascar vs DR Congo. Winner: DR Congo
    • Semi-Finals
        • South Africa vs Mali. Winner: Mali
        • Algeria vs DR Congo. Winner: Algeria
    • Final
        • Mali
          Algeria
          Mali vs Algeria. Winner: Algeria
    News imageNews image
    Algeria
    Algeria na di largest African kontri and di number ten largest kontri for di world. E pass 80% of Algeria land wey dey covered by di Sahara desert. Before na Sudan be di largest kontri for Africa but dem divide am for 2011. Algeria no too get pipo like dat, as na only 17 pipo dey per sq km, compare to Burundi, wey get 423 people per sq km.
    Wia we get am: World Bank, 2018
    News image
  • Which kontri dem judge as di one wit di lowest level of corruption?
    • Round of 16
        • Uganda vs Tanzania. Winner: Tanzania
        • Namibia vs Mauritania. Winner: Namibia
        • Guinea vs Morocco. Winner: Morocco
        • Ghana vs Mali. Winner: Ghana
        • Tunisia vs South Africa. Winner: South Africa
        • Senegal vs Cameroon. Winner: Senegal
        • Nigeria vs Benin. Winner: Benin
        • Egypt vs Algeria. Winner: Algeria
    • Quarter-Finals
        • Tanzania vs Namibia. Winner: Namibia
        • Morocco vs Ghana. Winner: Morocco
        • South Africa vs Senegal. Winner: Senegal
        • Benin vs Algeria. Winner: Benin
    • Semi-Finals
        • Namibia vs Morocco. Winner: Namibia
        • Senegal vs Benin. Winner: Senegal
    • Final
        • Namibia
          Senegal
          Namibia vs Senegal. Winner: Namibia
    News imageNews image
    Namibia
    Namibia na di kontri wey pipo belive say get di lowest level of public sector corruption among AFCON kontris, pass Senegal. According to di 2018 Corruption Perception Index, dem be di fifth best inside di African continent, and na only Seychelles pass dem. Dem pass Italy and Turkey for di whole world.
    Wia we get am: Corruption Perception Index, 2018. Transparency International
    News image
  • Which kontri get di happiest pipo?
    • Round of 16
        • Uganda vs Senegal. Winner: Senegal
        • Morocco vs Mali. Winner: Morocco
        • Nigeria vs South Africa. Winner: Nigeria
        • Cameroon vs Tunisia. Winner: Cameroon
        • Mauritania vs Ivory Coast. Winner: Ivory Coast
        • Algeria vs Benin. Winner: Algeria
        • Guinea vs Ghana. Winner: Ghana
        • DR Congo vs Kenya. Winner: Kenya
    • Quarter-Finals
        • Senegal vs Morocco. Winner: Morocco
        • Nigeria vs Cameroon. Winner: Nigeria
        • Ivory Coast vs Algeria. Winner: Algeria
        • Ghana vs Kenya. Winner: Ghana
    • Semi-Finals
        • Morocco vs Nigeria. Winner: Nigeria
        • Algeria vs Ghana. Winner: Algeria
    • Final
        • Nigeria
          Algeria
          Nigeria vs Algeria. Winner: Nigeria
    News imageNews image
    Nigeria
    Nigeria na first inside AFCON kontris for happiness according to di 2019 World Happiness Report, dis report consider tins like income, how long pipo dey live, social support, freedom, no corruption and how dem dey give. For di world, Nigeria na 85th, dis na improvement from last year wen e bin rank 91st. Nigeria na second inside African continent dem afta Mauritius.
    Wia we get am: World Happiness Report 2019. Angola and Guinea-Bissau not included in the ranking.
    News image
  • Which kontri get di highest number of women for parliament?
    • Round of 16
        • Zimbabwe vs Tanzania. Winner: Tanzania
        • Namibia vs Mauritania. Winner: Namibia
        • Burundi vs Morocco. Winner: Burundi
        • Angola vs Cameroon. Winner: Angola
        • Tunisia vs South Africa. Winner: South Africa
        • Senegal vs Madagascar. Winner: Senegal
        • Guinea vs Guinea-Bissau. Winner: Guinea
        • Uganda vs Algeria. Winner: Uganda
    • Quarter-Finals
        • Tanzania vs Namibia. Winner: Namibia
        • Burundi vs Cameroon. Winner: Burundi
        • South Africa vs Senegal. Winner: South Africa
        • Guinea vs Uganda. Winner: Uganda
    • Semi-Finals
        • Namibia vs Burundi. Winner: Namibia
        • South Africa vs Uganda. Winner: South Africa
    • Final
        • Namibia
          South Africa
          Namibia vs South Africa. Winner: Namibia
    News imageNews image
    Namibia
    For Namibia, inside di lower chamber, the National Assembly 46% of di members na women. Dis one mean say na dem be second for Africa after di world leader, Rwanda. Namibia na also numba 10 globally for di Gender Gap Report Index 2018, dem pass Germany and the UK.
    Wia we get am: Inter-Parliamentary Union, Percentage of women in lower or single house, as of 1 February 2019.
    News image
  • Which kontri don win di highest number of golds for di Summer Olympics?
    • Round of 16
        • Zimbabwe vs Algeria. Winner: Algeria
        • South Africa vs Madagascar. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Ivory Coast. Winner: Nigeria
        • Cameroon vs Angola. Winner: Cameroon
        • Tunisia vs Morocco. Winner: Morocco
        • Kenya vs Uganda. Winner: Kenya
        • Burundi vs Ghana. Winner: Burundi
        • Egypt vs Tanzania. Winner: Egypt
    • Quarter-Finals
        • Algeria vs South Africa. Winner: South Africa
        • Nigeria vs Cameroon. Winner: Nigeria
        • Morocco vs Kenya. Winner: Kenya
        • Burundi vs Egypt. Winner: Egypt
    • Semi-Finals
        • South Africa vs Nigeria. Winner: South Africa
        • Kenya vs Egypt. Winner: Kenya
    • Final
        • South Africa
          Kenya
          South Africa vs Kenya. Winner: Kenya
    News imageNews image
    Kenya
    Kenya na di overall African winner for di all-time Summer Olympics medals table, wit 31 gold, 38 silver and 34 bronze medals. Kenya win many of dia medals from athletics, plenti from long-distance running. Rio Olympic gold medallist Eliud Kipchoge na still di marathon world record holder wit time of 2:01:39 hours.
    Wia we get am: IOC, Summer Olympics until 2016
    News image
  • Which kontri get di highest number of Unesco World Heritage Sites?
    • Round of 16
        • DR Congo vs Senegal. Winner: Senegal
        • South Africa vs Benin. Winner: South Africa
        • Madagascar vs Ivory Coast. Winner: Ivory Coast
        • Cameroon vs Mali. Winner: Mali
        • Tunisia vs Morocco. Winner: Morocco
        • Kenya vs Zimbabwe. Winner: Kenya
        • Nigeria vs Ghana. Winner: Nigeria
        • Egypt vs Algeria. Winner: Egypt
    • Quarter-Finals
        • Senegal vs South Africa. Winner: South Africa
        • Ivory Coast vs Mali. Winner: Mali
        • Morocco vs Kenya. Winner: Morocco
        • Nigeria vs Egypt. Winner: Egypt
    • Semi-Finals
        • South Africa vs Mali. Winner: South Africa
        • Morocco vs Egypt. Winner: Morocco
    • Final
        • South Africa
          Morocco
          South Africa vs Morocco. Winner: South Africa
    News imageNews image
    South Africa
    South Africa na di African kontri wey get di highest numba of Unesco World Heritage Sites, as dem get 10 for dia. Di first sites wey dem choose for 1999 na di Fossil Hominid Sites of South Africa - wen dem find di site of di Taung Skull - iSimangaliso Wetland Park and Robben Island
    Wia we get am: UNESCO. Transnational sites are counted once for each country.
    News image
    • Algeria
    • Angola
    • Benin
    • Burundi
    • Cameroon
    • DR Congo
    • Egypt
    • Ghana
    • Guinea
    • Guinea-Bissau
    • Ivory Coast
    • Kenya
    • Madagascar
    • Mali
    • Mauritania
    • Morocco
    • Namibia
    • Nigeria
    • Senegal
    • South Africa
    • Tanzania
    • Tunisia
    • Uganda
    • Zimbabwe
Pipo wey do dis work
Produced by Olawale Malomo and Elisabetta Tollardo, Development by Olawale Malomo, Design by Millicent Wachira, Additional research by Aaron Akinyemi, Anthony Makokha and Muthoni Muchiri
How dem take do am
kontris wey dey compete for AFCON na dem we rank ass dem perform inside 12 different areas, and di highest na im be di winner. Di kontris play each oda according to di official AFCON draw and knockout stage rules. For places wen di kontris get di same rank ontop some mata dem, na di ranking of past years na im help chose di winner

Di only place wey dis plan no work na for Olympic medals and Unesco World Heritage Sites. For Olympic medals, kontris dey ranked accordiong to di number of gold, silver, then bronze medals. Kontris dem wey no get medal, dem dey ranked according to how many athletes dem carry go di last Summer Olympics. As for Unesco sites, we consider di numba of sites dem wey dey under consideration in the Unesco "tentative list" to break draw.