2019 Ballon d'Or winner: How football stars, fans react as Lionel Messi win

Wia dis foto come from, Instagram/Leomessi
Barcelona star, Lionel Messi make history on Monday night as di first player to win di men Ballon d'Or awards for di sixth time.
Messi AKA Di Greatest of all Time (GOAT) beat like 30 oda football stars wey dem shortlist for dis year award wey happun for Paris, France.
Afta di win, Messi post thank you message for im facebook and Instagram to France Football plus Journalist wey vote for am to win di Ballon d'Or award.
E say e for no fit win dis award without di help of im teammates from FC Barcelona and Argentina national team.

Wia dis foto come from, Getty Images
Di top four for di 2019 Ballon d'Or include:
1.Lionel Messi
2.Virgil van Dijk
3.Cristiano Ronaldo
4.Sadio Mane
End of Di one wey oda users dey read well well
How fans and stars react to Messi 6th win
Football stars and Fans don begin dey react and yan how dem feel about Messi.
Livescore report say Juventus player, Giorgio Chiellini tell Skysport say Messi na fine Ballon d'Or winner, but dem rob Ronaldo last year.
While some pipo for social media dey congratulate Messi, odas dey analyse di mata.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9

End of X post, 10

End of X post, 11
Meanwhile, dem don officially name Juventus forward Cristiano Ronaldo di best player in Serie A last season, few hours afta Lionel Messi beat am to win di Ballon d'Or crown.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post