Ghana start one week mourning of Kofi Annan, flags dey fly half-mast

Wia dis foto come from, Getty Images
- Author, Favour Nunoo
- Role, BBC News Pidgin, Ghana
- Read am in 2 mins
Ghana flags for Ghana den all diplomatic missions dey fly at half-mast in honour of former UN Secretary General, Kofi Annan who die Saturday August 18, 2018 after some short illness.
President of Ghana Nana Akufo-Addo direct say make di flags fly half starting today, August 20, 2018 for one week as di country dey mourn di late Nobel Peace Prize winner.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
"I directed say make di Ghana national flag fly at half-mast across di country den all Ghana diplomatic missions across di world" President Akufo-Addo talk for press statement inside.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Meanwhile, former President John Mahama describe am as "proud son of Africa" twitter news of en death broke.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Football players join dey mourn Kofi Annan
Some Ghanaian national team players also express dema condolences for twitter over Kofi Annan en death. Di former UN Chief leave mark on all manner of persons as Black Stars player Asamoah Gyan, Andre Ayew den others take time to celebrate.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
The rest of di world dey mourn plus Kofi Annan en family after en death at age 80, but so far di family no announce funeral arrangements yet.