Pogba penalty miss and how social media, club don react

Paul Pogba (left)

Wia dis foto come from, PA Media

Wetin we call dis foto, Paul Pogba (left) has missed four penalties for Manchester United in the Premier League since the start of last season
Read am in 2 mins

Paul Pogba second-half penalty miss for di Manchester United draw wit Wolves don cause pipo to enta social media to blame and defend di £290,000 per week star.

Wit di score 1-1 for second half, dem foul di Frenchman wey decide to take di penalty imsef, even though last season im no score three penalty and fellow team mate Marcus Rashford bin score one against Chelsea on opening weekend.

To cut di long tori short, Wolves goalkeeper Rui Patricio palm Pogba powerful shot comot and di match end for draw.

E be like say na wetin vex plenti fans be dis wey make dem enta social media to yab Pogba, as some don say im for don leave di club during summer transfer window.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Yet, some support am because to dem, penalty miss fit happun to anybody - even di best players. Tok about Argentina striker Messi wey im sef dey face dis kain 'penalty wahala' before.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

United manager Ole Gunnar Solskjaer and even Rashford, wey many feel say for don score, don come out to support di midfielder.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6