Women's World Cup: End of di road for Indomitable Lionesses as England knockout Cameroon

Cameroon kanck out from di 2019 Women's World Cup on Sunday evening.

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 2 mins

Cameroon knack out from di 2019 Women's World Cup on Sunday evening.

England beat di Indomitable Lionesses 3-0 for round of 16 games wey happun for Valenciennes, France

Cameroon bin score one goal from Ajara Nchout but VAR no am say na offside.

Di Indomitable Lionesses eyes red as dem protest two VAR decisions against dem.

Steph Houghton score England first goal for 14 minute, Ellen White knack di second goal during di extra time of di first half while Alex Greenwood shoot di third goal for 58 minute of di game.

Based on di bases, England do Cameroon wetin Germany do Nigeria Super Falcons and na so England go join Germany go wait to play di Quarter Finals stage of di Women's World Cup.

Tori for town now na how di Cameroon side behave for di match unto say dem provoke for di VAR, di match referee and na so boos and hissing from di stands inside di stadium greet di Indomitable Lionesses.

Pipo for social media complain about di Cameroon behaviour during di match

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6