Dissolved: How Nigerians react wen IGP dissolve [SARS] Special Anti-Robbery Squad

Dissolved #EndSARS protest Abuja

Wia dis foto come from, ScREEN SHOT

Read am in 2 mins

Na executive order (from president Muhammadu Buhari) to di effect say goment #ENDSARS na im some Nigerians want, dat na one of di reactions wey greet IGP announcement say Special Anti-Robbery Squad [SARS] dey dissolved

Oda Nigerians also want make di President Muhammadu Buhari come out address dem insited of di di Inspector General of Police.

Nigeria Police don dissolve SARS

Wia dis foto come from, NPF

Dis reaction dey come afta di announcement by di Inspector General of Police Mohammed Adamu on Sunday say dem don dissolve SARS wey be di Nigeria Police Force special crime unit for across di 36 states command plus di Federal Capital Territory Abuja.

Police say dem go transfer alias redeploy dem afta plenti #Endsars protest wey happun for di kontri and outside di kontri.

More protests happun for Sunday across Niger, like dis one for Lagos

Wia dis foto come from, Reuters

Several protesters of di Di #ENDSARS movement receive di news wit mixed feelings as some see as welcome development and victory for di pipo, many others tok say dissolvement of di police unit no dey enough.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Immediately afta di announcement hash tags #ExecutiveOrder, #LetBuhari, #NationalTV, #Audio, #Congratulations begin trend for Nigeria social media plenty Nigerians, celebrities, religious leaders and many pipo wey dey fore front of di #ENDSARS protest don tok dia mind.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

Skip Instagram post, 3
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 3

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11