Aisha Yesufa Abuja protest quotes, Rinu Oduala, Nigerians #EndSARS post afta Jimoh Isiaq death as London protest against police brutality in Nigeria

Wia dis foto come from, Other
Many celebs dem don comot to chook mouth for di end SARS protests wey don enta Day 5 for Nigeria and beyond.
Nigerians dey call for di Federal goment to ban di Special Anti-Robbery Squad (SARS) on top accuse of police brutality.
Activist, Aisha Ysufu yok say "I still neva believe say I no die or dey hospital as polic bin dey shoot me".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Former Senate Presido, Dr Bukola Saraki don chook mouth for inside di End SARS mata, "Make goment us di opportunity of dis End Sars protest to take tumble di whole police force upside down and rearrange am."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Nigerian musician, Rema don cut off im dada, even as im tok say "dread no mean say I be criminal."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Davido comot to tok on top di death of Jimoh Isiaka wey tori be say police shoot for End SARS for Oyo State. E say, "dem must to find di officer and charge am with murder".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

Kiki Osinbanjo, di pikin of di Nigerian Vice Presido, Yemi Osinbajo, post for her social media say, "Police brutality must to end now."
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
Singer Praiz, tok say "if we no End SARS now, just know say goment go come for us".
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

Activist, Rinu Oduala don tok say di end goal na End SARS and afta dem don get am, "we fot tok oda trival tins."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6
Meanwhile Nigerian and Barcelona footballer, Assisat Oshoala, don para ontop pipo wey no wan promote di End SARS protest say, "Na God go judge all of una".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7
She bin also tweet say IGP order wey ban SARS to dey do patrol na audio.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 8
Chelsea star, Antonio Rüdiger also chook mouth say "Police brutality for Nigeria need attention."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 9
Former Big Brother Naija housemate, Khafi Kareem bin offer her ova ten years police experience to End SARS.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 10
Manchester United player, Marcus Rashford follow tok say im thoughts dey wit those wey dey affected.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 11