Big Brethren Ghana na Big Brother Franchise? See five facts about de ‘low budget’ reality show

Wia dis foto come from, Big Brethren Ghana
Di new Big Brethren Ghana don stir up debate among social media users dis week.
Social media users for Ghana dey ask kwesions about who dey behind de show, for most people dis show be yawa.
So BBC Pidgin don find out five facts you need to know about de about 'low budget' reality show.
Multichoice Ghana say dem no get anything to do wit Big Brethren reality show which dey go for di kontri, based onwetin BBC Pidgin find out.
Dem say "dem no partner wit any company to produce any show" na wetin dem tok for inside statement
- See di BBNaija housemate Lucy prophecy to win Season 5 lockdown show
- See how fire explode inside Big Brother Cameroon mansion
- Meet di housemates of Big Brother Cameroon Biggy 237 TV reality show wey dey start 2 August
- I no hate Laycon - Erica open up about di fight, Kiddwaya and oda tins afta her disqualification
Dis na five facts you suppose know about di Big Brethren reality show

Wia dis foto come from, Big Brethren
1. Big Brethren Ghana be parody show wey dey run on Facebook live like de way Big Brother Naija dey operate.
2. Most of de male housemates dey do cross dressing, dem no sheda be organized well, except say you go see dem on Facebook live.
3. Multichoice Ghana, franchise wey provide DSTV content for de country issue offices disclaimer say dem dis 'Big Brethren Ghana' no get association with de highly successful Big Brother Show.
End of Di one wey oda users dey read well well
4. Most Ghanaians no show interest in de Facebook show sake of de show no be known to de public.
5. Multichoice Managing Director, Cecil Sunkwa Mills, dem no get any current plans to launch Ghana edition of Big Brother Show.

Wia dis foto come from, Multichoice Ghana
How pipo react for social media about di show
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4