Big Brother Cameroon Biggy 237 TV reality show: See de tins weh you no know about de housemates

Wia dis foto come from, Biggy237
Plenti house mates laik one particular film, 'Boss Ladies' plenti na actors and show biz pipo.
E good for tok say out of de 25, five dey for house for seka regional balance weh na organisers select dem.
Check out who bi who for Biggy 237 Mansion.
Mc Claire Tifuh

Wia dis foto come from, Biggy237
Sabi writer book, na model and actress from Northwest region.
Khalifa Vanithels

Wia dis foto come from, Biggy237
22 years, komot from Kumbo for Northwest regions, e laik 'Boss Ladies' film, na fashion designer, makeup artist, dancer /and actress. Weti you get for know na say Khalifa Vanithel e real name na Fonyeh Vanissa Thelma.
Melinda Swan

Wia dis foto come from, Biggy237
22 years, na journalist /musician from Mankon, Northwest region. E go Siantou university institute her nick name na 'Cruella Swan,'; e laik films 'stray', 'jumping the brown'.
Mc Dibenja

Wia dis foto come from, Biggy237
23, from Southwest region, e real name na Federick Ngotto, e fans group name na ArmyGist
Zita Minja

Wia dis foto come from, Biggy237
22, from Northwest, na journalist, communication officer, commercial and fashion model, radio animator and e laik dis film 'Boss Ladies'.
Ranibel Kizeey

Wia dis foto come from, Biggy237
24 years, from Northwest weh e di check say nayi go win de package, na actor and model, brand ambassador/makeup artist and e too laik 'boss ladies'
End of Di one wey oda users dey read well well
Bacha Meshi Blanche

Wia dis foto come from, Biggy237
From Northwest, 22 years, some pipo di call her 'small pepper'. E don set for show housemates de same tin weh pepper bi see'am before e vex start hot. But, e go fit treat sick pipo for mansion as na professional nurse. E laik arts and entertainment. No. 40
T-Jay

Wia dis foto come from, Biggy237
Im be photographer, 32years from Northwest.
Sama Ay Diamond

Wia dis foto come from, Biggy237
Northwest, 28 years.
Akere Nerisa

Wia dis foto come from, Biggy237
26, from de Northwest e know how for waka laik duck fowu, catwalk, and na fashion model.
Fotso Brandon

Wia dis foto come from, Biggy237
22 years, from West region, e laik music and comedy.
Irene Pretty

Wia dis foto come from, Biggy237
29 years from Southwest region.
Ndukong Joel

Wia dis foto come from, Biggy237
Northwest from Mbot village-Nkambe, e wan bi top three famous celebrities for Africa, want create platform for promote young talents if e win.
Cindy Stainless

Wia dis foto come from, Biggy237
say e join Biggy 237 because e bi wan platform for show weti e know and for develop and improve e sef. Cindy Stainless na actor, model, writer and master student.
Brown popsy

Wia dis foto come from, Biggy237
25, from Northwest region, go school for University of Yaoundé II Soa.
Nyanda Kelly

Wia dis foto come from, Biggy237
Nyanda na legal secretary and accountant from Northwest region.
Amabo Aline (Spears)

Wia dis foto come from, Biggy237
25, business admin from Northwest, go school for Buea university, e laik for massage e grandmother e foot.
Eryk -C- Dopez

Wia dis foto come from, Biggy237
24 years from Northwest.
Ray Real

Wia dis foto come from, Biggy237
24 years old wey komot for Littoral region.
Eyong Cadoline

Wia dis foto come from, Biggy237
22 years from Southwest, e go school for Yaoundé II Soa, afta English High school, actress and business woman weh e trust God.
Gaga Wagne

Wia dis foto come from, Biggy237
She don already create sensation for social media afta e snap picture weh e show e new dross, (g-string) for outside.












