Fake UN Awards in Ghana: How scammer give top musicians, politicians and odas ‘feeding bottles’ as UN awards

Wia dis foto come from, Kwame Fordjour/Facebook
Social media make lit for Ghana after over 20 top public figures like rapper Sarkodie, govment ministers, appointees, politicians, academics den tins fall for fake UN award scam.
After de news broke say de awards be fake, Sarkodie tweet: "Shatta Wale on the phone explaining what actually happened with Mr UN. Ebe now I understand but we move."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
De award scheme, Global Blueprint Excellence Award according to de organiser, Kwame Fordjour, dey collaborate plus United Nations and Kofi Annan Foundation.
So he gather some Ghanaian public figures last week Friday, August 28, for Alisa Hotel, where dem give dem de supposed UN humanitarian and excellence awards.
Unknown to these personalities, de organiser of de awards be complete scam wey one self-styled Dr Kwame Fordjour.Most of de award recipients delete posts of de award dem share on social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
De scammer, Kwame Fordjour claim say he be agent of de UN who dey give humanitarian excellence awards to people wey dey do things to benefit humanity.
Some videos of de scammer later start dey go viral as he dey rap nonfa tins.
News of de award scam dey trend on number one for twitter wey social media users react over dis matter wey take Ghanaians by surprise.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5
Ghanaians make divided on dis matter as some dey call for de arrest of de man who dey parade en body as UN agent for Ghana, while others say check like he get mental issues so dem for give am medical help.