Adele: See wetin put di singer for di middle of Black Americans and Africans gbas-gbos

Adele ofr dis year Notting Hill Carnival

Wia dis foto come from, Instagram/@adele

Read am in 2 mins

Adele don break internet afta she bin post picture of herself from one carnival for Notting Hill London.

Di picture bin show di Hello star dey wear di Jamaican flag as bikini bra and do Bantu knot with her hair.

Posting of pictures for social media na part of wetin many pipo dey use to jolly di ova fifty year old carnival on top say e enta online dis year sake of coronavirus.

Di Notting Hill Carnival bin start for 1966 for west London as way to bring cultures togeda through arts and Caribbean bands.

But some African Americans see di picture as insult and cultural appropriation of African culture wey be wen pesin from anoda culture dey try make money from di culture of minority groups. Some pipo enta social media to tok dia mind on top di mata.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Well, oda pipo for social media come chook mouth for di mata, say wetin Adele wear, na di common dressing pipo dey wear to go di Notting Hill carnival.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

No be today celebrities don dey fall under di cultural appropriation bus on top social media and such events don dey create avenue for pipo to tok about wetin be di difference between appropriation and appreciation of different cultures around di world.

Like wen Kim Kardashian West enta wahala on top say she braid her hair, anoda time, na di name of her fashion line for shape wear wey she bin call Kimono before she change am afta she collect bashing.

Or di project wey Beyonce recently release wey she call "Black is King".

Wetin many pipo from different minority groups dey fight for las-las na make pipo study some of dis tins, like dressing, hairstyles, make up, e.tc, before dem chook hand put so dem go fit to know di kain history wey dey behind am.