Beyonce: Wetin Nigerians dey tok about di singer 'Black is King' new album

Wia dis foto come from, Getty Images
Beyonce don enta hot seat recently afta she release trailer of her new visual album "Black is King".
Di album wey di singer say dem originally film for 'The Lion King' movie, na to honour black pipo.
She bin announce di release of di album on June 28, 2020 inside long Instagram post wia she tok about di hardwork wey she do to produce am.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
But since di trailer drop, some Nigerians don dey share different opinion of di kain message di album dey send about Africa and many no like how di album dey showcase di continent.
Dis Nigerian model for tweet say Beyonce dey like showcase African culture for her music but she no dey ever come Africa do tour.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Omowamiwa believe say di video dey show Africa wey no dey even exist.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
See some oda tins wey pipo dey tok:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5
E no too tey before Beyonce fans come rescue her from di callout, as dem tag di pipo wey dey critic di video 'haters'.
End of Di one wey oda users dey read well well
See some di tweets from Beyonce supporters:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6

End of X post, 7
Beyonce bin feature some Nigerian creatives like Nigerian creatives Ibra Ake, Daniel Obasi, KC Obiajulu, Logor and Dafe Oboro wey work on di Nigerian part of di film, while Ghanaian creatives like Joshua Kissi bin work on di Ghanaian part of di film.