Beyonce already ft Shatta Wale drop ahead of her 'Black is King' visual album

Wia dis foto come from, @shattawalegh Twitter
Ghana musician Shatta Wale don thank ogbonge US singer Beyonce afta she release music video of dia collabo 'Already' wey also feature Major Lazer.
Di singer post video of di song for im official Twitter account and say " Thank you My Queen say you believe in my talent and give me di platform to share my good message to di world ...God go forever bless you.
Di song na part of her Black is King visual album, wey dey based on tracks from di Lion King: the Gift, di soundtrack from di 2019 film remake of Lion King.
Dis article contain content wey Google YouTube provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Google YouTube cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of YouTube post
Parkwood Entertainment, wey be Beyoncé's production company, say dem don dey produce 'Black Is King' for di last 12 months.
Wetin we learn from di already video?
Di video wey pass four minutes na part of Beyonce 'Black is King' visual album.
Di video wey dem shoot for different locations including Africa, show case di rich culture of Africa, inside am, di American singer do some ppopular dance moves like di 'Akwaaba', 'Gbese' and 'Legwork'.
Di collabo sweet Shata Wale for belle well-well. Since di video drop. Im don post thank you message to Beyonce plus also tok say im go celebrate di achievement.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
How pipo dey react to di video
Pipo don enta social media to express themselves.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5