Sam Smith and Burna Boy song 'My Oasis'- See wen dem go drop di single

Wia dis foto come from, Getty Images/@BURNABOYGRAM
Ogbonge British Singer Sam Smith announce on Wednesday July 29 say im go release brand new single 'My Oasis', wey go officially come out on Thursday (July 30) by 7.20pm BST, di single go feature Nigerian superstar Burna Boy.
For Burna Boy dis collabo dey come afta di Jerusalema remix with Master KG for June.
Smith post black-and-pink video of di instrumentals of di song with di Nigerian singer for social media.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
Dis go be im first new song since im release duet with Demi Lovato 'I'm Ready' for April.
Tori be say e dey come ova one year since im release di song 'How Do You Sleep?', wey bin suppose appear for Smith upcoming album wey im postpone.
'Money On My Mind', 'Stay with Me' and di Spectre dem song 'Writing's On the Wall', wey win Oscar in 2016 na some of Sam Smith hit songs.
Di British singer dey worth an estimated £33m.
How fans react to Sam Smith collabo with Burna Boy?
Fans dey hail Burna Boy for di latest collabo with Sam Smith. Even though dem neva release di song, some of dem believe say e go be hit.
End of Di one wey oda users dey read well well
Di British singer tweet say "so much love for you Burna. Dis go be fun".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Burna reply am back say you "killed it Sam."
See some of di fans reaction
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Dis no be first time wey Burna dey collabo wit foreign musicians, e don make music with Beyonce, Stormzy and Ed sheeran.