Diamond bank don marry diasef off give Access bank

Diamon Bank for Lagos
Read am in 2 mins

One new generation bank announce Monday say dem marry diasef give anoda new generation bank onto buy over and take over levels.

Access Bank dey take over Diamond Bank of Nigeria and dem go do all di paper work for dia marriage for di first half of 2019, according to Uzoma Uja wey be Diamond bank secretary and legal adviser.

"Di Board of Diamond Bank Plc siddon do meeting check how business dey go for dia industry den decide say na Access Bank dem wan partner wit wey go fit create di biggest retail bank for Nigeria and Africa." Tori for inside statement wey di bank release Monday afternoon.

"Dis marriage mean say if you bin invest money for Diamond Bank buy shares all dat shares now go belong to Access Bank with dis marriage," dat na di paper wey di two banks send go give Nigeria Stock Exchange, tok.

As tins be so Access Bank don take over both Diamond Bank and Intercontinental Bank inside Nigeria.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Diamond & Access bank marriage dey tori-tori plenty pipo

Wia dis foto come from, @myaccessbank/@DiamondBankNG

Diamond & Access bank marriage dey tori-tori plenty pipo

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6