2019 Election: Atiku Abubakar, Oby Ezekwesili don finally sign peace pact

Atiku Abubakar, Oby Ezekwesili don finally sign peace pact

Wia dis foto come from, Other

Read am in 1 mins

Two presidential candidates, opposition party Peoples Democratic Party - PDP, Atiku Abubakar and Oby Ezekwesili of di Allied Congress party of Nigeria on Wednesday sign di peace agreement to avoid katakata for Nigeria 2019 election.

Di two candidates plus some oda presidential candidates bin no show wen president Muhammadu Buhari wey be All Progressive Congress candidate sign di accord for Abuja on Tuesday.

Na Oby first sign am for morning. Later Atiku later come sign.

Skip X post
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post

Wetin we call dis Video, Oby Ezekwesili