Atiku: Nigerians dey react to di former vice-presido plan to make Nigeria work again

Atiku Abubakar

Wia dis foto come from, Atiku Abubakar

Read am in 2 mins

Many Nigerians don dey tok dia mind ontop how dem see former Vice Presido wey be di main opposition presidential candidate, Atiku Abubakar plan to make Nigeria work again if im become president.

Dis one na afta di Peoples Democratic Party - PDP candidate launch how im go sell im market on Monday.

Atiku tok say e go attract investment and support all di small and chikini business dem wey dey for Nigeria.

Di plan be say dat one go increase Nigeria Gross Domestic Product by 2025 to 900 million dollars.

E also tok say di support on small and chikini business go create at least 2.5 million jobs per yeat and dat one go comot at 50 million pipo from poverty in two years.

Skip Facebook post

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post

Na inside live broadcast for im official Facebook page Atiku tok im plan and e no tay before pipo start to tok dia mind too.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Atiku Abubakar wey don be vice president before tok say e go start Apprenticeship Programme wey go fit give Oga boss for artisans back bone so dat dem go fit train about one million apprentice dem everi year.

Atiku Abubakar

Wia dis foto come from, Getty Images

E tok say e wan restructure Nigeria so dat everi state go fit make more money from inside dem state but e no go affect di funding di federal goment go dey give states.

Basically, e tok say e want di kontri wey work for one orphan for Adamawa to work for evribodi.