Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok

Aisha Buhari and her pickin, Zahra

Wia dis foto come from, Nigeria Government

Wetin we call dis foto, Nigeria first lady Aisha Buhari wen her daughter dey do wedding
Read am in 2 mins

Nigerians dey para for social media afta dem see wetin Aisha Buhari, wife of President Muhammadu Buhari, nack for Twitter.

Inside di post, Mrs Buhari accuse ruling All Progressives Congress, wey be im husband party, say dem do wayo wella for most of di primaries di party do.

She even provoke for di APC national chairman, Adams Oshiomhole, say im wey be comrade yet impunity-by force power dey happun under im watch.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Pipo wey see di post no believe am at first, some even dey wonda weda yahoo-yahoo boyz don hack her social media accounts.

Wetin we call dis Video, Official photographer woman wey dey snap Aisha Buhari and oda big-big goment pipo

One user say since Mrs Buhari don tok her own, make sombori pass microphone give APC.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Aisha Buhari

Wia dis foto come from, Haye Okoh

Wetin we call dis foto, No be today wey Mrs Buhari don shade tok somtin wey her husband fit agree or no agree wit
Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Some dey wonder which kain table di first lady dey shake so?

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

But no be evrbodi reason di same way. Some dey yab am say na so tok-tok she dey tok, no action. Sombori even use di word 'lifeless'.

Skip X post, 7
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

When Aisha Buhari said "the aspirants used their hard earned money to purchase nomination form"

Skip X post, 9
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 9

As politicians and di pipo dey move dey go 2019 election so, dis kain tok wey Mrs Buhari tok go shake her husband? Di party APC go respond? Di first lady fit enta yawa?

Nobodi know. Or at least most of us no know sha.

Skip X post, 10
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 10