Aisha Buhari na opposition to President Buhari - Nigerians

Aisha Buhari

Wia dis foto come from, Aisha Muhammadu Buhari/facebook

Wetin we call dis foto, Some people feel say Aisha Buhari no get support for her husband as President again.
Read am in 2 mins

Wife of Nigeria president, Aisha Buhari don cause kasala on top social media again. This time, na because she share some videos of two senators wey no support her husband, on top her official Twitter handle.

Since she don share those videos, Nigerians don jump on top social media dey talk say di First Lady na di number one opposition to di government of her husband.

Some people even talk say she too don tire for her husband government.

Di two senators wey talk for di videos wey Aisha Buhari share na Senator Isah Misau and Senator Ben Murray-Bruce.

For one of di videos, Senator Misau bin dey talk say im no gree at all with di President unto say Buhari appoint person wey Misau feel say e no sabi work, as di Director-General of di National Intelligence Agency.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Di second video wey Aisha Buhari share bin show as Senator Ben Bruce dey talk say Nigeria na lawless country wey no get rules and regulations.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Di thing don cause kasala on top social media as some people don begin see Aisha Buhari as di President main opposition.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6