'How I dey take snap Aisha Buhari'

Wetin we call dis Video, Women wey dey snap big government people

Wetin e mean to be official photographer of Nigeria First Lady, Aisha Buhari?

BBC News Pidgin tori person Ogechi Obidiebube speak to di woman wey be her official photographer.