Celebs dey follow D'banj cry afta im son die inside swimming pool

D'banj

Wia dis foto come from, @iambangalee

Wetin we call dis foto, D'banj dey always post foto and videos of him and im son
Read am in 1 mins

Nigerian fans and celebs dey mourn with singer D'banj and im wife Lineo Didi Kilgrow afta dia one-year-old son, Daniel Oyebanjo III drown for swimming pool for dia house for Ikoyi, Lagos on Sunday afternoon.

Di singer enta im Instagram page to post black picture wia im write: "Trying Times. But my God is Always and Forever Faithful".

D'banj and son

Wia dis foto come from, @iambangalee

Wetin we call dis foto, Di pikin bin do im one year party for May

Fans and celebrities enta social media to follow D'banj mourn di kain heavy tin wey happun to am.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4