Why I no dey do shows again - D'Banj

Wetin we call dis Video, D'banj: I no comot show-business; na di business side I face'

Afrobeats star, D'Banj wey people also know as Koko Master or Bangalee don tell BBC News Pidgin, which levels im dey run now, and how e fit still do big wedding.