Nigeria @ 57: Wetin D'banj talk

Wetin we call dis Video, D'Banj: Nigeria no need any help from outside

Nigerian artiste D'Banj love im country sotay e open mouth talk wetin dey im heart, with special word for Nigeria government sef.

Watch wetin di singer get to tell Africa most populous nation, on her 57th independence anniversary.