Ojuelegba truck accident: 'Na overload cause am'

Police say dem neva know how many pipo die.

Three pipo die and plenti pipo wonjure as plenti plywood wey one truck dey cari fall on top Danfo and oda moto and pipo wey dey under Ojuelegba Bridge for Lagos, southwest Nigeria.

Nigeria Emergency Management Agency - NEMA confam to BBC say three pipo die and plenti pipo wound
Wetin we call dis foto, Police say dem neva know how many pipo die
Police say dem neva know how many pipo die.
Wetin we call dis foto, Nigeria Emergency Management Agency (NEMA) confam to BBC say three pipo die and plenti pipo wound
Police say dem neva know how many pipo die.
Police and oda emergency join bodi plus traffic officers manage clear di road early mor-mor on Wednesday.
Wetin we call dis foto, Police and oda emergency join bodi plus traffic officers manage clear di road early mor-mor on Wednesday.
Road accident na big palava wey dey happun all always for Lagos and e don kill pipo wella
Wetin we call dis foto, Road accident na big palava wey dey happun always for Lagos and e don kill pipo wella