President Buhari: Our focus for 2018 na roads, power

Nigeria President Muhammadu Buhari.

Wia dis foto come from, AFP/Getty

Wetin we call dis foto, Buhari hail Chinese people for all di financial and technical help wey dem don give Nigeria
Read am in 2 mins

Nigeria President Muhammadu Buhari don release im focus for dis year 2018 wey be infrastructure, security and economy.

Buhari write for social media say dis 2018, government go work hard well-well to make sure say Nigerians see improvement for areas like construction of road, light palava, railway project and airport concession.

Di president hail Chinese people for all di help, both for money and technical level, wey dem dey give Nigeria.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Security na one of di main things wey Buhari say dey im mind. Im say dem don increase di number of security forces wey dem dey send go di areas wey herdsmen dey attack to make sure say di attacks stop.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Buhari say as di Naira dey stable and inflation dey reduce, e dey sweet im belle well-well.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

But dis one no belle-full some Nigerians as dem no believe say President Buhari go fit complete all di things wey im mention for one year.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5