'Buhari no strong for economy'

Wetin we call dis Video, Nigeria: Buhari no strong for economy - Obasanjo

Former Nigeria President, Olusegun Obasanjo don dey talk to BBC on top issues wey dey happen for im country.

Now, im dey talk im mind about how current President, Muhammadu Buhari dey perform.