Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua

Tyson and Wilder

Wia dis foto come from, Lionel Hahn

Wetin we call dis foto, Wilder knock Fury down two times during di fight
Read am in 2 mins

Anthony Joshua no fight on Sunday, but na im name dey pipo mouth afta Tyson Fury and Deontay Wilder fight end for draw for Los Angeles.

As fight finish, both Fury and Wilder plus fans wey dey for house, begin call Joshua name.

Tyson Fury na im first call Joshua chicken, say make im heavyweight rival come fight am.

"No mind anybodi, me and dis man here [Wilder] na di two best heavyweights for di planet," im tok.

"E get anoda heavyweight wey dey dia..." im continue before im com do like chicken.

"Chicken! Chicken!", im shout. "Joshua, wia you dey? Wia you dey AJ? AJ?", im shout.

Wen e reach Wilder turn im add say: 'I totally agree 100 per cent wit am. Two of us na di best for di world and we prove am tonight.

"Wen you get two warriors for di ring, wetin you get na great fight."

For social media, even fans dey debate how e go e be if Joshua fight any of dem.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Anthony Joshua bin don tok say im go dey sleep as di fight dey happun and bizness wey im get no allow am travel watch di fight.

Joshua na im hold di WBA, WBO and IBF belt, why Wilder hold di WBC title.