Queen Elizabeth II go miss Friday event of her Platinum Jubilee

Platinum Jubilee: Queen Elizabeth II go miss Friday celebration

Wia dis foto come from, The Royal Family

Queen Elizabeth II go miss Friday celebration of her Platinum Jubilee.

Buckingham Palace confam dis development for statement.

Di Queen greatly enjoy Thursday birthday parade and flypast but she experience some discomfort, di palace tok inside statement.

"Taking into account di journey and activity wey dey required to participate inside Friday National Service of Thanksgiving at St Paul’s Cathedral, Her Majesty with great reluctance don conclude say no go attend." E add.

Di Queen dey looking forward to participating for Thursday night beacon lighting event for Windsor Castle.

"And she go like to thank all those wey make Thursday such a memorable occasion."

Celebration pictures of Queen Elizabeth II Platinum Jubilee

Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Clearance House/Twitter

Wetin we call dis foto, Crowd of pipo boku for Buckingham Palace

Activities to mark di Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II don enta full swing.

Millions of pipo gather for street parties to mark 70 years on di throne over di four-day bank holiday period.

Dis special event for Buckingham Palace mean say di Queen don break record as di longest reigning monarch for United Kingdom.

Di Royal Family appear together again for di balcony on Thursday.

Di last time dem appear on di balcony na for 2019 - wit Prince Harry, im wife Meghan and Prince Andrew.

Dis year all di members of di Royal family dey to follow for di celebration.

BBC Pidgin capture some of di moments for fotos;

Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Di sound of jet too loud for Prince Louis wey cover im ear as e stand wit im grandfather Prince Charles, great-grandmother, di Queen, im mother Catherine and older sister Charlotte for balcony
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Crowd of pipo for London on Thursday dey celebrate di Queen Platinum Jubilee
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Royal Family appear together again for di Buckingham Palace balcony for di first time again since 2019
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Sign wey show di 70 years anniversary for sky
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Royal Air Force/Twitter

Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures
Wetin we call dis foto, Red arrows dey fly over di sky
Di Red Arrows roar over as di Queen watched wit big smile on her face
Wetin we call dis foto, Di Red Arrows roar over as di Queen watched wit big smile on her face
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, The Royal Family

Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Honourable Artillery Company fire Royal gun salute for Tower Bridge
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, PA Media

Wetin we call dis foto, Di 105th Regiment Royal Artillery, di Scottish and Ulster Gunners during di salute for Edinburgh Castle
Di Prince of Wales don take di final birthday salute on behalf of di Queen for Horse Guards Parade.
Wetin we call dis foto, Di Prince of Wales don take di final birthday salute on behalf of di Queen for Horse Guards Parade.
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Four-year-old Prince Louis dey for middle of im senior siblings Prince George and Princess Charlotte on top horse-drawn carriage during Trooping The Colour
Platinum Jubilee of Queen Elizabeth II celebration pictures
Wetin we call dis foto, Prime Minister Boris Johnson and im wife Carrie follow dey watch trooping of di Colour
Prince Charles dey inspect Trooping di Colour
Wetin we call dis foto, Prince Charles dey inspect Trooping di Colour

World leaders praise Queen devotion to service

Prince Charles dey inspect Trooping di Colour

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Aerial shot show crowd gather to watch ahead of flypast over Buckingham Palace
Prince Charles dey inspect Trooping di Colour

Wia dis foto come from, Royal Air Force/Twitter

US President Joe Biden join world leaders to congratulate Queen Elizabeth as she reach her Platinum Jubilee.

Biden and im wife, First Lady Jill, say di Queen don inspire pipo for 70 years and dey important to support di relationship between di US and UK.

"Joe and I dey touched by di generosity and welcome wey you show to us when we visit you for Windsor Castle last year," Mr Biden add.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 1

Meanwhile, French President Emmanuel Macron – wey tok for English - praise di Queen devotion to di alliance and friendship between France and di UK.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 2