O B Lulu Briggs burial: High Chief Olu Benson Lulu-Briggs, Rivers State-born billionaire, philanthropist burial display colourful Nigerian Ijaw culture

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

High Chief Olu Benson Lulu-Briggs burial finally happun on March 13, 2021 afta a long legal battle among family members of di late Rivers State-born billionaire and philanthropist.

Members of di family of di late business mogul bin tie inside a long legal battle onto circumstances wey surround im death, as well as im will.

Lulu-Briggs die in Ghana for December 2018 wen him and im family go on Christmas holidays.

From former President Goodluck Jonathan and im wife, Patience Jonathan, Rivers State Governor Nyesom Wike, former Governor of Cross River State, Donald Duke and im wife Onari Duke, O B Lulu Briggs burial attract major dignitaries from Niger Delta.

Despite di two years delay ontop Lulu-Briggs burial, di 2021 burial plan happun without di involvement of im widow, Seinye Lulu-Briggs.

Dis na some coloful fotos of di burial wey showcase Rivers State, Kalabari culture wen dem dey bury VIP for Ijaw land.

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

"O B Lulu Briggs burial" Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial" Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, O B Lulu Briggs be di head of Iniikeiroari War Canoe House of Kalabari Kingdom until him die so traditionally dem do boat regatta to honour di High Chief as Ijaw culture demand.
"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, King Jaja of Opobo attend di burial alongside many oda traditional rulers from far and wide
"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, "O B Lulu Briggs bin command plenti respect during im life time.
"O B Lulu Briggs burial" Iniikeiroari Of Kalabari Kingdom

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, O B Lulu Briggs bin support many women for im community and beyond with money and free medical care. So di women all tie dia tradition George wrapper and blouse to honor am.
"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, O B Lulu Briggs live for 88 years before im die for December 2018.
"O B Lulu Briggs burial"

Wia dis foto come from, Iniikeiroari Of Kalabari

Wetin we call dis foto, High Chief Olu Benson Lulu-Briggs get hall wey dem name afta him for University of Port Harcourt