Video of Kanye West walk on water: Televangelist Joel Osteen and di American rapper 'waka ontop river' don make pipo vex

Wia dis foto come from, Twitter/Kim Kardashian
Pipo for social don para give American rapper, Kanye West and Popular Televangelist, Joel Osteen afta one video show dem dey waka on top water.
For di Video wey Kanye wife, Kim Kardashian share for social media, di rapper together with Joel Osteen and im choir walk and perform on top water during im Sunday service for Atlanta.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Kanye west children North West, and Saint West also join am waka inside di same lake.
Throughout di event, di rapper and im choir perform gospel-inspired music, wey include Kanye 2016 track "Ultralight Beam" off im di Life of Pablo album.
As Pastor Joel Osteen dey waka for water, im preach plus praise Kanye West and make example of wetin happun for bible time where 'Jesus invite Peter to walk on di water.'

Wia dis foto come from, Twitter/Kim Kardashian
Reactions from pipo
Reactions from tori pipo and social media don full every where afta Kanye do dis waka for water. Some pesin say na fake, stunt and fraud while some odas dey vex say dis display from Kanye dey offensive to Christianity.
Daily Mail report say Kanye West achieve dis stunt by walking on translucent platform wey dem hide just under di surface of di pond.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9
Since Kanye West form im Sunday Service Choir for January 2019, dem don perform for events across di world, including for Coachella and Paris Fashion Week.
End of Di one wey oda users dey read well well
Kanye West currently dey run for US presidency as independent candidate.