Ariana Grande, Piers Morgan dey quarrel dirty

Wia dis foto come from, Getty Images
Ariana Grande and Piers Morgan become latest gist Thursday morning for Twitter as dem begin quarrel dirty.
Grande and Morgan dey bad mouth each oda on top wetin di TV presenter just comment about Little Mix girl group and Ellen DeGeneres.
53 year old Morgan enta wahala wen e criticise one naked foto of di British girl group wey try to pose to show say di bodi correct wella no mata how e look, claiming say dem copy di idea dem from US band Dixie Chicks and dem dey "use sex to sell records".

Wia dis foto come from, Rankin / Syco
Oga Piers Morgan also give DeGeneres's chat show mouth tweet say: "Ellen drooling today over famous men's bodies on £InternationalMensDay2018. Yet I've been abused all day for complimenting @hollywills on her legs. Di hypocrisy of modern feminism laid bare."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Di American singer Grande mother Joan took enta Morgan to ask am: "Honestly wetin dey worry you @piersmorgan? Your mama no ever ever teach you say if you get nothing nice to say, no tok am! You come @TheEllenShow yesterday wey dey disgraceful, she be angel. @LittleMix today, una eva hear of paying homage? And..well no mind am."
Oga Piers Morgan e replied:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Na im reply force 25 year old Arian Grande to provoke enta di mata wen she tweet say: "Ellen na correct & kind human being.. I use my talent AND my sexcellency all di time because i choose to. women fit be sexual AND talented. naked and still get respect. Na OUR choice.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
"& we go continue to dey fight til pipo understand.
End of Di one wey oda users dey read well well
"i dey tok dis wit respect but thank u, next."
Di last line of di tweet carri style include Grande latest single wey be Thank U, Next.
Morgan sharperly reply back:
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Ellen and Little Mix both share dia support for Ariana and her mama.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5

End of X post, 6

But Piers Morgan still no gree, e put up anoda tweet
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7