Nigerian mummy calm down boy: I wan be police officer - - Oreofeoluwa AKA ‘Mummy Calm Down’
Oreofeoluwa Lawal Jeremy Babalola become Twitter sensation afta video wey im tell im mama to calm down wen she be wan beat him go viral.
BBC Pidgin follow di 4 year old boy tok to see wetin dey di mind of di smart pikin.
Oreofeoluwa tell BBC Pidgin some funny tins and he also wan be police man so dat e go fit fight corruption.
Im mama sef yan say Oreofeoluwa na beta pikin wey like to dey free and play.



