Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby

Wetin we call dis Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her baby Munir

Nollywood actress Regina Daniels wey just born don name her pikin.

Di name of di baby na Munir Neji Ned-Nwoko.

Regina share wit us some of her motherhood experience.

Video producer: Sarah Tiamiyu