Big Brother Naija Season 5: Ooni of Ife Youth Day suggestion to replace BBNaija Nigerian television series divide pipo opinion

Ooni of Ife Adeyeye Enitan Ogunwusi comment on Big Brother Naija
Wetin we call dis foto, Di Ooni of Ife na highly respected Yoruba king for southwest Nigeria
Read am in 2 mins

Ooni of Ife don divide pipo opinion afta im suggestion to replace Big Brother Naija Nigerian television series.

Nigerian youths on social media don dey divide on di comment of Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi Ojaja II, di imperial king of Ile-Ife, Osun state and highly respected Yoruba king for southwest Nigeria .

Tori be say di king suggest say make goment replace di Big Brother Naija show wit oda show wey go promote di culture and value of di kontri.

According to local tori pipo, im be tok dis one wen im host members of di National Youth Council of Nigeria for im palace.

Ooni say di show dey misrepresent di "goofness and integrity of di Nigerian Youths" and add say many pipo dey vote for di show dan pipo wey dey vote for Nigeria election.

Ooni of Ife

Wia dis foto come from, Ooni of Ife

But some Nigerian youth tok say no be di fault of di show say pipo no wan vote for Nigerian election as di elections dey come with different palava.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Anoda user of Twitter say di kind need address economic policies wey no favour di youth first before im begin dey ask make dem stop di program.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Some odas say di king dey tok im own for pocket. Dem ague say di show no be di problem of Nigerian youth.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

However, some odas agree say di show dey promote negative tins among youth.

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

See oda comments

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8