Ooni of Ife Adeyeye Enitan Ogunwusi 'daughter' and Macaroni show for comedy skit

Ooni of Ife

Wia dis foto come from, Ooni of Ife

Wetin we call dis foto, Ooni of Ife Enitan Ogunwusi
Read am in 2 mins

Ooni of Ife, wey be highly respected Yoruba king for southwest Nigeria don show for wetin many see as im first appearance in comedy video wit popular comedian, Debo Adedayo AKA Mr Macaroni.

Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi do one comedy skit wit popular comedian, Debo Adedayo, AKA Mr Macaroni.

Di two-minute clip wey dei comedian release on Saturday don go viral wit various reactions from social media users.

Tori be say Mr Macaroni bin visit Ooni palace for Ile-Ife earlier dis week togeda wit Sheyi from Big Brother Naija and some odas. E be like say na during di visit e get di opportunity to feature di influential Yoruba king for im comedy skit.

For di video, di Ooni of Ife encourage Yorubas make dem no abandon dia tradition of respect wey get to do with kneeling and prostrating for elders.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

How Pipo dey react to di skit

Plenti social media users don begin dey react to di first comedy skit wey Ooni of Ife feature inside togeda with Mr Macaroni.

One pesin tok say "with di rate wey Mr Macaroni dey go so, e go soon do skit wit President Buhari.

Even former Vice President Atiku Abubakar react to di video tell Mr. Macaroni say "you are doing well"

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5