Ooni of Ife new wife: Meet Evangelist Prophetess Oluwaseyi Naomi

Ooni Adeyeye Enitan Ogunwusi be like e dey look Evangelist Noami Oluwaseyi
Wetin we call dis foto, Question now na how her christainity go mix with di throne tradtionalism
Read am in 1 mins

E be like di Ooni of Ife, Ooni Adeyeye Enitan Ogunwusi don marry new wife afta e enta social media to introduce Evangelist Shilekunola Moronke Naomi.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

Di Evangelist wey add Prophetess to her title also be di founder of En-Heralds wey be church for Akure, Ondo State South West Nigeria.

Evangelist Naomi

Wia dis foto come from, Instagram/ooniadimulaife

Wetin we call dis foto, Di official website of Evangelist Naomi bin crash dis morning - as pipo wan sabi who she be

Dis no go be di first time di Ooni go don marry before.

Di first time na for 2008 we nim bin marry Adebukola Bombata wey e marry for 2008, afta dat one scata e come marry Olori Wuraola Zaynab Otiti wey im marry for 2016 but na one year di marriage take last.

On social media, pipo don begin congratulate di Oba for im new wife.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2