Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British

Wetin we call dis Video, Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana: Warrior queen wey defeat di British

Warrior queen Yaa Asantewaa of di Ashanti Kingdom of Ghana no fear at all to fight di British wen her area dey under attack.

Wen all di male leaders give up, she bring hope, and lead di Ashantis to fight di British to fit save di Golden Stool, wey di pipo value well-well.