Paul Biya pikin Brenda tok to send dia enemies for grave dey shake Cameroon now - Dis na wetin we find out

Wia dis foto come from, Brenda Biya official/ Facebook
- Author, Leocadia Bongben
- Role, BBC News Pidgin, Cameroon
Cameroon President e pikin, Brenda Biya write for e Facebook page say "we go send we enemies for grave".
Dis tok scatter Cameroon pipo dia heads for social media as some di wanda why dis fain pikin di tok laik dis.
Some pipo comment say na hate tok don transform de fain pikin but odas say e good for pray for enemies.
But before Brenda Biya write dis statement e bi don first write say "ah no go be kind again because odas no bi kind".
Dis tok kam as some pipo di insult Brenda Biya deh feel say e papa e get hand for de failures for Cameroon for kain- kain sectors.
President Biya, 86 years old don bi for pawa for 36 years. E bi one of de presidents weh e don stay long for pawa for Africa.







