Wilder vs Fury stream Heavyweight boxing: Gypsy king Tyson Fury humble Deontay Wilder to become WBC Champion

Wia dis foto come from, Getty Images
'Di king don return to di top of di throne'
Dis na wetin Tyson Fury tok afta im beat Deontay Wilder hands down to become WBC world heavyweight champion for dia rematch wey happun for Las Vegas.
Dis don end Deontay Wilder five-year reign as WBC heavyweight world champion.
Tyson Fury use heavy punch knock out Deontay Wilder for di seventh round before im corner throw in the towel to beg make di fight stop.
Wilder no dey happy with im corner wey dey pull am comot from di fight.
"Di best man na im win dis night. My coach throw in di towel but I dey ready to go out on my shield.
I just wish my corner for let me go out on my shield, I be warrior. But Fury do wetin im do and I no get excuses." Deontay Wilder tok.

Wia dis foto come from, Getty Images
Afta Fury win e come begin dey bounce around with di WBC world heavyweight belt wey dey on top im shoulder.
End of Di one wey oda users dey read well well
E give shout out to Deontay Wilder and also call am 'Warrior.'
"I want to give shout out to Deontay Wilder, e show di heart of a champion. E get up and battle onto round seven. E be warrior, e go come back and be champion again. But di king don return to di top of di throne."

Wia dis foto come from, Reuters
Fury later tell tori pipo say im dey "expect Wilder to ask for di third fight. I know e be warrior and I go dey wait for am."
E add say im career go dey "complete" if e face Anthony Joshua.
How pipo dey react to di fight
Former world heavyweight champion David Haye say Tyson Fury "cannot do no wrong".
"E dey box out of im skin and I no know say e fit do dis. "I just witness greatness." Haye tell BT Sport Box Office.
Tyson Fury former trainer Ben Davison, tweet say na good decision Wilder corner take to trow in di tower.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Oda pipo for twitter no fit hide dia surprise and joy.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7